Entertainment
Chats surface as May-Edochie reacts to Yul’s decision to bring Judy into same matrimonial home
Yul Edochie’s first wife, May Edochie, has reacted as her husband allegedly plans to bring in his second wife, Judy Austin to their matrimonial home..
Edujandon.com shared conversation with the mother of four who stated that she had no idea about his plans.
According to source they built the house together and she wasn’t aware of his intention to move his second wife and their two children to the same house;
“Hello tueh tueh, GLB NATION how una dey, na everyday we dey learn oooo, you go trust man iku pa eh, even we sef no trust our self 🤣🤣🤣🤣.
“So yesterday Yul wife write one caption for her page and prior to that caption, information don reach headquarters say Yul wan carry that Judy with her sponge wig and second belle come the house wey him and may(the first wife ) gather build together.
“According to the information wey reach headquarters, na why Yul dey write that yeye write up say polygamous is a blessing , yen yen yen, as I come carry my two left legs enter may dm, ask am say,shey you know wetin them dey plan ooo, your yul want bring Judy come house.
“Naso she say she is not aware oooooo, I ask am if them gather build the house tooo, she say na yes, ah, how husband and wife go gather build house when breakfast is flying left and right this days.
“All these conversations na just yesterday ooooo🤣🤣🤣🤣🤣only for me to wake up this morning and see apologies everywhere, What is Yul up to this time around 🤣🤣🤣.
“This apology coming up this time wey I just go do amebo for May, abi may don hold am for neck oooo, Eni Ori yo odile ooooo, I don go oooo🚶🚶🚶🚶🚶🚶I come in peace.”
-
Celebrity Gossip & Gist1 day ago
“The money wey dem pay me don expire” – Moment Burna Boy stops his performance at the Oando PLC end of the year party (Video)
-
Economy1 day ago
Goods worth millions of naira destroyed as fire guts spare parts market in Ibadan
-
Celebrity Gossip & Gist7 hours ago
Moment stage collapses on Odumodublvck during concert performance (Video)
-
Economy7 hours ago
President Tinubu cancels Lagos engagements in honor of food stampede victims