Connect with us

Entertainment

Bobrisky and Gistlovers fight dirty on Instagram

Published

on

Taking to social media (Snapchat), Bobrisky, began to share videos from his alleged mansion at Pinnock Estate. According to him, he says he would be moving into the new house very soon..



After sharing the video, Gistlovers, took to Instagram to slam Bobrisky by claiming the house is ‘Fake.’

Gistlovers wrote: “I never drop link Idris don Dey run kiti kitihe say Na make I drop another gist, is this playing?? Idris shey Na you go tell me which gist to postol know post any gist oo0, Na your own Dey hungry me to post | come in peace, wait first never run oooo.

“Hello tueh tueh, I wil not get tired of of hammering this into una ears, not all you see on Instagram are real, infact Na fake plenty pass real, naso I Dey waka on snap chat ooo, I just jam bobrisky post where him Dey flaunt house, ha this house looks familiar keh, naso I go check the link, lo and behold Na the same house, the house still Dey market and the them never sell am, the house will be going for 450m, be like una mummy of Lagos abi wetin him Dey call himself, rent the house just to make videos, such houses when they don’t see buyers on time too they let it out for months or a year, naso una AuntCle abi Na shimnaso he carry camera wan pepper people wey no send am ontop Instagram I Dey come with receipts 000, as we talk if you put 450m down like this you don disgrace mama of Lagos be that ooo, no house to do video again niyen ooooo, nkan to da win werey (wetin good sef enter m@d person eye) I Dey come make I come show una the link wey them put up the house for sale, repeat after me, I REFUSED TO BE TENSIONED BY INSTAGRAM FAKE LIFE, I AM DOING WELL FOR MYSELF, SLOWLY, SPEEDILY BUT SURELY, I WILL GET THERE. Una Dey do well pass some of this oloriburuku ooo. I come in peace.”

Bobrisky wrote: “You know I’m last person that will keep quite for you let roll the dice faceless blogger.”

Follow us on social media:
Advertisement
Comments

Trending

?>