Entertainment
Bobrisky and Gistlovers fight dirty on Instagram
Taking to social media (Snapchat), Bobrisky, began to share videos from his alleged mansion at Pinnock Estate. According to him, he says he would be moving into the new house very soon..

After sharing the video, Gistlovers, took to Instagram to slam Bobrisky by claiming the house is ‘Fake.’
Gistlovers wrote: “I never drop link Idris don Dey run kiti kitihe say Na make I drop another gist, is this playing?? Idris shey Na you go tell me which gist to postol know post any gist oo0, Na your own Dey hungry me to post | come in peace, wait first never run oooo.
“Hello tueh tueh, I wil not get tired of of hammering this into una ears, not all you see on Instagram are real, infact Na fake plenty pass real, naso I Dey waka on snap chat ooo, I just jam bobrisky post where him Dey flaunt house, ha this house looks familiar keh, naso I go check the link, lo and behold Na the same house, the house still Dey market and the them never sell am, the house will be going for 450m, be like una mummy of Lagos abi wetin him Dey call himself, rent the house just to make videos, such houses when they don’t see buyers on time too they let it out for months or a year, naso una AuntCle abi Na shimnaso he carry camera wan pepper people wey no send am ontop Instagram I Dey come with receipts 000, as we talk if you put 450m down like this you don disgrace mama of Lagos be that ooo, no house to do video again niyen ooooo, nkan to da win werey (wetin good sef enter [email protected] person eye) I Dey come make I come show una the link wey them put up the house for sale, repeat after me, I REFUSED TO BE TENSIONED BY INSTAGRAM FAKE LIFE, I AM DOING WELL FOR MYSELF, SLOWLY, SPEEDILY BUT SURELY, I WILL GET THERE. Una Dey do well pass some of this oloriburuku ooo. I come in peace.”
Bobrisky wrote: “You know I’m last person that will keep quite for you let roll the dice faceless blogger.”


-
Celebrity Gossip & Gist2 days ago
“Now God has blessed me” – Destiny Etiko visits old neighborhood in Enugu, shares grass to grace story in touching video
-
Love & Relationship2 days ago
“How I once supported a married woman to cheat on her husband” – OAP Nedu Lament
-
Economy2 days ago
JUST IN: CBN denies reports of devaluation of the Naira
-
Foreign2 days ago
Prince Harry could be denied entry to the US by any border guard who has read his admission of drug taking in Spare, legal expert claims