News
Seun Kuti Gives Stern Warning To Goodluck Jonathan Ahead 2023 Presidential Election
A former President of Nigeria, Goodluck Jonathan has been given a stern warning about his 2023 ambition.
Grammy nominee, Seun Kuti has given a stern warning to ex-president, Goodluck Jonathan not to think of running for president in 2023.
Recall that Goodluck had some days ago said that he is not under pressure to contest 2023 Presidential election.
Seun while warning the ex-president, wrote:
Goodluck Jonathan
Goodluck Jonathan
U SAY AM O OR U NO SAY AM, NO EVEN TRY AM. NOT AFTER ALL D YRS OF SHUFFERING AND SHMILLING, INJUSTICE, KWARUPTION, ETC WEY WE GO TRU UNDER YUR GOVT. UNA STILL TINK WE B MUMU ABI, OK
SO D PEOPLE FOR OUR SUPREME COURT NO DEY SEE ANYTHING WRONG WIT ALL DIS SELEction DEM DEY CALL ELECTION WEY DEM DEY DO FOR DIS CONTRI, ALL D BALLOT BOXES STOLEN, GUNSHOTS AT POLLING STATIONS, ETC, ALL DIS NO CONCERN OUR SUPREME COURT ABI. WE DEY LOOKU AND LAUGHU.
-
Musics1 day ago
Deyungstar – Onye Olu | DOWNLOAD MP3
-
News2 days ago
“You call me your daughter but slept with me every night” – Bobrisky’s ex-PA, Oye Kyme drags him
-
Crime2 days ago
How Man single-handedly steals community transformer (Video below)
-
Celebrity Gossip & Gist2 days ago
“How ‘men of God’ once made me wish for my mother to die” – Actress, Chacha Eke Lament